
Babylon Lyrics – Patoranking (feat. Victony)
Babylon Song by Patoranking: “Babylon” is a Brand New Song, sung by Patoranking and Victony. Babylon Song lyrics are penned by Patoranking and Victony, and the music is produced by Phantom (NG).
Patoranking – Babylon Lyrics
Babylon, Babylon
Babylon, Babylon
Yeah, yeah
(Phantom)
Babylon
Babylon O
Me I Go Run And Run Until I
Babylon
Babylon O
Me I Go Run And Run Until I Find Heavens Gate O
Dem Say Make I No Go Enemies Dem Set Trap
I Waka With Leg Like Who Dey Cele Church
Normally I No Fear My Paddy I Dey Tell You
If Corona Burst Me I No Still Wear Mask
Shey You Remember When We No Fit Hold The Tears Back
When We Still Dey Push Iyana School To Festac
This My Tori You No Go Fit Learn
Cos Na The Kind Matter Wey Go Fit To End Class
Babylon
Babylon O
Me I Go Run And Run Until I Find Heavens Gate
Babylon
Babylon O
Me I Go Run And Run Until I Find Heavens Gate O
Stubborn
Stubborn
Stubborn For Igboro
Blow That Kanaku For Your Face Like Okoro
Leader Lion Yes I Be Idolo
Fight And Face My Fears No Ojoro
Fire Burn Babylon
Jésu
Man Ah Move Like A Stallion
Jésu
Mi Team Strong My Nuh Tag Along
Jésu
World Best Ah Di Champion
Vict0Ny Carry On
Them Been Dey Shenk Me Say I No Be Member
I Go Reset Back If I Reason My Setback
Isi Ebuka, I Get Big Head
And I Stubborn Pass Government Wey No Gree To End Sars
Babylon
Babylon O
Me I Go Run And Run Until I
Babylon
Babylon O
Me I Go Run And Run Until I Find Heavens Gate O
Stubborn
Stubborn
Stubborn For Igboro
Me I Go Run And Run Until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn For Igboro
Me I Go Run And Run Until I Find Heavens Gate O
Babylon Song Info
Song: | Babylon |
Band/Singer: | Patoranking & Victony |
Lead Vocals: | Patoranking & Victony |
Written By: | Patoranking & Victony |
Music Produced By: | Phantom (NG) |
Music Label: | Patoranking |
Featuring: | Patoranking & Victony |
Release Date: |
LyricsWorldYou FAQs & Trivia
Who wrote the lyrics of the “Babylon” song?
Patoranking and Victony have written the lyrics of “Babylon”.
Who is the singer of the “Babylon” song?
Patoranking and Victony have sung the song “Babylon”.
Who is the music producer of the “Babylon” song?
“Babylon” song music was produced by Phantom (NG).
When was the “Babylon” song released?
“Babylon” song was released on September 5, 2023.
Babylon Music Video